Topic: joke...laugh out | |
---|---|
Conversation between a Rat and Man
Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. Lol.....by NIAT !!! |
|
|
|
{I didn't understand a word ?} |
|
|
|
Thank God!
I thought I was going senile! Or,,, more senile. |
|
|
|
WOW!
there really should be a spelling test to post in these things! |
|
|
|
To be fair, the dude is from another, non-English speaking country.
I bet, in his language, that joke be funny as hell.? |
|
|
|
Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. Lol.....by NIAT !!! |
|
|
|
Ha ha ha haaaa.....
Must've been a ''city born'' rat!!?? Oh i bet it was jealous of the Uni cert too!! Oh,btw, Joke is written in Pidgin English!! |
|
|
|
Ha ha ha haaaa..... Must've been a ''city born'' rat!!?? Oh i bet it was jealous of the Uni cert too!! Oh,btw, Joke is written in Pidgin English!! i have no choice but to take your word for it! |
|
|
|
Ha ha ha haaaa..... Must've been a ''city born'' rat!!?? Oh i bet it was jealous of the Uni cert too!! Oh,btw, Joke is written in Pidgin English!! I only know the modified American version of the Queen's English. |
|
|
|
Ha ha ha haaaa..... Must've been a ''city born'' rat!!?? Oh i bet it was jealous of the Uni cert too!! Oh,btw, Joke is written in Pidgin English!! I only know the modified American version of the Queen's English. Me to Hippie, except when the crappers get to it, & modify it out of recognition. Queens English is simple though. |
|
|
|
Edited by
13asianprincess13
on
Fri 08/16/13 11:41 PM
|
|
Conversation between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take"GOS" state university find. Lol.....by NIAT !!! ugh i just want to have a laugh :C |
|
|
|
Ha ha ha haaaa..... Must've been a ''city born'' rat!!?? Oh i bet it was jealous of the Uni cert too!! Oh,btw, Joke is written in Pidgin English!! I only know the modified American version of the Queen's English. Ha ha ha haaaaa.... Omg...now you killing me!! Well,there's also another version of the same English-(probably) mosly used by West Africa! |
|
|
|
Edited by
CremeBrulee
on
Sat 08/17/13 11:20 AM
|
|
Now,this must be Rat chewing on my connection-how come i click once,but get 2posts???
|
|
|
|
Now,this must be Rat chewing on my connection-how come i click once,but get 2posts??? |
|
|
|
Now,this must be Rat chewing on my connection-how come i click once,but get 2posts??? Ha haaaa..... And you are BACK!! Welcomeback!! |
|
|
|
I just went and showed the joke to my pigeons and they didn't get it
|
|
|
|
D joke was written in pidgin english..would be hard to understand if you're nt a west african..nd I bet u its funny
|
|
|
|
This from a guy who told another person on here their joke was so so boring. |
|
|